Ayra Starr – Sability Lyrics
Sability (Lyrics) by Ayra Starr
Female recording artist, model, and Mavin Records signee Ayra Starr is a multi-talented and successful individual.
She has unveiled yet another unusual set of lyrics for her most recent popular song, “Sability Lyrics.”
“Sability Lyrics”
London (London)
E n lę oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti so funwon tęlę oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)
Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
While you beefing, I’m still leading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choos
Wanna sip some gin and juice
Tomorrow will be okay
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do
Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do
Listen to the lyrics audio and share your thoughts below!
Gets More Lyrics On Voxlyrics.com
Do you want to be notified of new song releases? Click to follow us on Telegram now!
4 months ago
Music lover 😍❤️💙
3 months ago
THE SONG IS SWEET OOOO
3 months ago
I swear die
3 months ago
She killed it
Like mad she’s
the one trending in
Town
3 months ago
She killed it
3 months ago
Good voice good lady beautiful lady
2 months ago
Love it
2 months ago
Best musician and so pretty
2 months ago
Wow so Beautiful
2 months ago
I LOVE THIS SONG THE SONG IS SO GOOD