Timaya – Sweet Us (Lyrics)

Sweet Us (Lyrics) (As E Dey pain Dem Lyrics)

Timaya – Sweet Us Video

Timaya – Sweet Us (Lyrics)

Hear me nowLegga
As e dey sweet us, e dey pain demAs e dey pain dem, omo, e dey sweet usAs e dey sweet us, e dey pain demAs e dey pain dem, omo, e dey sweet usAs e dey sweet us, e dey pain demAs e dey pain dem, omo, e dey sweet usAs e dey sweet us, e dey pain demAs e dey pain dem, omo, e dey sweet us
Everybody, whine follow me (pan pan)Girlie, dem ah whine follow me (pan pan)Steady on my mind, na money (pan pan)I no get strength to dey keep enemiesYeah-yeah, yeahWhine up your body, get down (ayy)No dey test me, get your body, get downE dey sweet me when your body get down (yeah)Ginger me when your body get down(Legga)
As e dey sweet us, e dey pain demAs e dey pain dem, omo, e dey sweet usAs e dey sweet us, e dey pain demAs e dey pain dem, omo, e dey sweet usAs e dey sweet us, e dey pain demAs e dey pain dem, omo, e dey sweet usAs e dey sweet us, e dey pain demAs e dey pain dem, omo, e dey sweet us
Everybody, whine follow me (pan pan)Girlie, dem ah whine follow me (pan pan)Steady on my mind, na money (pan pan)I no get strength to dey keep enemies
YeahMe, I’m a guy from the ghetto (yeah)I know say my life, na only me I getI go dey ball, I no go stop, my tyre no go flat ohIf you try steal my joy, my guy you go collect ohBiriwo, shout out, shout out, shout to my Maker oh-ohNa Him make me I dey hereShout out, shout out to my CreatorAin’t nobody wey go stop this fire
As e dey sweet us, e dey pain dem (Legga)As e dey pain dem, omo, e dey sweet usAs e dey sweet us, e dey pain demAs e dey pain dem, omo, e dey sweet usAs e dey sweet us (ayy), e dey pain dem (ayy)As e dey pain dem, omo, e dey sweet usAs e dey sweet us, e dey pain demAs e dey pain dem, omo, e dey sweet us
I-don’t-care, no dey stress me with pepper bodyNo dey stress me, my grace, e plentyI know they hate ’cause my money plentySay, me sing sayI-don’t-care, no dey stress me with pepper body (I-don’t-care, no dey stress me with pepper body)No dey stress me, my grace, e plenty (no dey stress me, my grace, e plenty)I know they hate ’cause my money plenty (I know they hate ’cause my money plenty)
Me, I sing say(Stoopid)Everybody, whine follow me (brr-brr)Legga
Listen to the audio below!

 

More

Join the Discussion

Comments (2)
  1. Nduke Saturday

    4 months ago

    As e dey sweet us,e dey pain dem,as e dey pain dem,omo e dey sweet us

    Reply

  2. Nduke Saturday

    4 months ago

    As e dey sweet us,The Bad belle People,e co pain them

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *